Talented hit Singer ‘Rema‘ drops a new project which is called ‘Ozeba‘ to follow back his previous hard work.
This newly dropped anticipated song dubbed ‘Ozeba‘ By ‘Rema‘ is a song that will surely please the ear.
Lastly this brand new single is here for fast streaming and buying.
Here is a new hit track “Ozeba” by serial banger maker “Rema” is Unarguably one of the top hit projects dropped this week & trust us to bring you the very best every time.
“Ozeba” This latest hard project is bound to go to the top of the charts as we can see that the team behind it did their best to the execution of the work.
From ” Rema – Ozeba” the compendium of the African drums and the percussion laced with quite accomplishing Strings and chords to the amazing laying of vocals and interesting lyrics coupled with the standard mixing and mastering.’
Listen below;
Lyrics
London (London)
Another banger (banger)All of my guys them dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (arrg-arrg) Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (come, come) How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am? You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march am Me wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (grr)“Rema, what is the matter?”
I go prove to them say somebody badder, eh Somebody wicked, eh I go do my best to make all of una vex I don comoti for my set, I don intercept I dey put the game for reset Shey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn?Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba (hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozebaEmi ati àwọn guys mi, ita lawa, emi itolowo
Italawa, itolowo, ita, itolowo, eh-eh They want a banger? Ehn-ehn? Give them back to back, ehn-ehn? Buss up their medulla, arrg-arrgTell all your faves that I ask you to ask them, “Who’s their daddy?” (Huh)
H-I-M, huh, I’m that nigga (uh-huh) I’m that, huh, I’m that nigga, huh (uh-huh) Father figure (uh-huh) huh, huh, huh I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété“Rema, what is the matter?”
I go prove to them say somebody badder, ehn? Somebody wicked, ehn? I go do my best to make all of una vex I don comoti for my set, I don intercept I dey put the game for reset Shey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn?Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba (ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (ahh) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba